Facebook Twitter Instagram
    Nameclust
    • LIFE INSURANCE
    • CAR INSURANCE
    • LIFE INSURANCE
    Facebook Twitter Instagram
    Nameclust
    Tim Godfrey

    Hero by Tim Godfrey mp3 Download & lyrics

    benedict henryBy benedict henryOctober 15, 2022Updated:October 15, 2022No Comments2 Mins Read
         

    Download and play the latest song titled “Hero” recorded and released in the year 2021 by Tim Godfrey a famous Nigerian artist. this song is full of inspiration kindly Download the mp3 here for free.
    Kindly follow us for more latest Songs by different artists. Thank you

    Download Hero By Tim Godfrey Mp3 +audio

    Download Mp3

    Lyrics of Hero by Tim Godfrey

    Wetin i for do who i for call o
    If e no be you how i for run o
    Baba o, na you rescue me e e e
    No money for pocket,
    no food to eat,
    my shoe na so so alignment, no house to
    sleep,
    You come rescue me,
    that’s why you be my hero

    Oh na only you be my Hero
    Na on only you i go follow
    Why you love me so….
    Even when i don loose hope
    Everybody give me long rope
    You come rescue me
    That’s why you be my hero oh

    Na so dem dey call me mumu
    Their mouth dey chop me like fufu
    Dem yab, dem laugh me, reject me, eject me,
    dem even say i no go school,
    Thank you baba u no dey look face, thank you
    baba you no get two face, na you rescue me
    That’s why you be my hero.

    Bridge 1.
    I dey lonely, only me,
    You come love me
    Come lift me
    My spirit, my soul take control, my heart and
    my love
    My hero oh.oh.my hero

    Brigde2.
    When dem reject me, eject me, dem wound
    me, dem wan kpai me, dem no know say na
    because of you i still dey o!

    Na only be my hero
    Na only you i go follow.

    Related posts:

    1. Evidence by Tim Godfrey mp3 audio
    2. Done me well by Tim Godfrey mp3 Download
    3. Jigidem by Tim Godfrey mp3 Download
    4. Nobody by Tim Godfrey mp3 audio
    Tim Godfrey
    benedict henry
    • Website

    Related Posts

    Download New Songs Of Tim Godfrey & lyrics

    October 15, 2022

    Calling by Tim Godfrey mp3 Download

    October 15, 2022

    Praise Break Episode 2 by Tim Godfrey

    October 15, 2022

    Comments are closed.

    LATEST
    • What Is the Cost of $1 Million in Cargo Insurance?
    • What you need to know in a car insurance policy and collision insurance
    • Spring Hill Car Accident Lawyer and Insurance Claims 
    • Spring Hill Motorcycle Accident Lawyer and Insurance Claim.
    • Auto insurance dynomoon and How it works and all to know
    Facebook Twitter Instagram Pinterest
    • Home
    • About us
    • Terms & Conditions
    • Contact
    • DISCLAIMER
    © 2023 Nameclust.

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.